🎹 Chordroom

Your Song Chords & Lyrics Database

Lonely At The Top - Asake Chords

Chords: F#m, Bm, E, A

More chords by Asake

Genre: electronic, dance, pop


[Intro]
F#m Bm E A

[Verse One]
F#m Bm
It's lonely at the top (Lonely, lonely, lonely)
E A
Money on my mind (Money, money, money)
F#m Bm
Don’t care what they yarning about me in particular (Ko kan mi, kan mi, kan

mi)
E
Out here on the road chasing my dream because I know (No one can chase it for
A
me)

[Pre Chorus]
F#m
Ọ́lọ lọlade maa n gb'ọmọ lọ (Gb'ọmọ lọ)
Bm
Bọrọkọtọ idi ṣ’ọmọ lọ (Ṣ'ọmọ lọ)
E
Ẹ fi wọn s'ilẹ jẹ kan ma lọ
A
No dey find anybody na money I want (Me I want)
F#m
No dey hear wetin people dey talk (People dey talk)
Bm
Wọn ti ge Aṣakẹ l'eti lọ (L'eti lọ)
E
This life na one no get another one
A
I go takе am do wetin I love

[Chorus]
F#m
Wetin you lovе o
Bm
No be wetin I love o
E A
Wetin I love I go do am with all my heart o
F#m
Ogogoro no be vodka
Bm
Mr. Money ginger
E
But una know I no dey waste time
A
Mr. Money ginger

[Verse Two]
F#m
Just carry girl baby no time
Bm
Bad boy me I dey fine
E
And at the same time me I dey high
A
Mo duro tan, mo stand out calm down
F#m Bm
You go dey fine like fine wine, no decline
Bm E
Sing about it, extraordinary things
E A
Show me love, I go show you more
A
O pọ lọ pọ, pọ

More Asake Songs

ChordRoom - Free Guitar & Piano Chords