🎹 Chordroom

Your Song Chords & Lyrics Database

Mr President - African China Chords

Chords: D, G, A, Ghana, God)

More chords by African China

Genre: hip hop, rap, afropop


[Verse 1]
D G
Food e no dey
D A
Brother eh water no dey
D G
And our country no good o
D A
everyday for thief, one day for owner e
D G
Poor man wey thief maggi,
D A
omo, dem go show im face for crime fighter, (crime fighter)
D G
Rich man wey thief money,
D A
Omo, we no dey see their face for crime fighter
D
Tell me something I no know
G D
Rich man go dey halla pe ahh (modupe)
A D
Poor man go dey shout (ana m anwụ)
G D
Rich man go dey halla pe ahh (modupe)
A D
Poor man go dey shout (ana m anwụ)

[Chorus]
G
Make una lead us well
D A
no let this nation to fall inside well
D G
Mr. President (lead us well)
D A
If you be governor (govern us well)
D G
If you be senator (senate am well)
D A D
If you be police (police well well, no dey take bribe)
G D A
Oya lead us well (nne me eh, govern us well)
D G
If you be senator (senate am well)
D A D
If you be police (police well well, no dey take bribe)

[Verse 2]
G
Fuel e no dey
D A
Brother eh transportation no dey
D G
And our road e no good oh
D A D
What about the NEPA people o we no get light
G D
Everybody just dey halla fuel no dey,
A D
na how we wan survive?
G D
Many youth ready for work but as work no dey
A D
Na how dey wan survive?
G D
We be giant of Africa but to get visa enter
A D

ChordRoom - Free Guitar & Piano Chords