Sability - Ayra Starr Chords
Chords: Am, E, G, F, Em, Belle
More chords by Ayra Starr
Genre: r&b, pop, soul
[Intro]
N.C.
London (London)
[Verse 1]
Am
E n lę oh
G
Greet everybody for here oh
F
Padi jo shey shey pęlę oh
Em
Mo ti so funwon tęlę oh
Am
Belle oh
G
Deliver like I get belle oh
F
Dem say I dey go cele oh
Em
Dem say I dey go cele oh
[Pre-Chorus]
Am
Espiritu Fortuna
G
I go make you jo dada
F
Shey you getty the power
Em
Sweety passy amala ketu
Am
Shinji Kagawa
G
Jesu kristi loba wa
F
Got them falling yakata
Em E
You know as e sabi girl dey do
[Chorus]
Am G
Sabi oh, oh-oh (Come on, come oh)
F Em
Sabi oh, oh-oh-oh-oh-oh-oh
Am G
Sabi oh, oh-oh (Come on, come on)
F Em
Sabi oh, oh-oh-oh-oh-oh-oh (Oya na)
[Instrumental Break]
Am G F Em
More Ayra Starr Songs
ChordRoom - Free Guitar & Piano Chords