🎹 Chordroom

Your Song Chords & Lyrics Database

Dnd - Rema Chords

Chords: Cm, Gm, Baba

More chords by Rema

Genre: pop, r&b, afrobeats


Uno, dos, tres (banger)

P
Another banger

[Verse One]
Cm
Mo tun ti de, la ti dagbo ru, o se
Cm
Me wey be werey
Gm
Oya, gawu oh, gawu
Gm
Shey you no dey see say I just drop gbedu, ayy?
Cm
Them talk say no be me be H-I-M, okay an
Gm
You go come tell me na who oh, na who
Gm
Make humility no go turn me malu (malu, malu)

[Pre-Chorus]
Cm
Because if I talk one they go wan swallow me, ayy
Cm Gm
Shey I wan good, shey I wan bad?
Gm
Shey I wan real, shey I wan fake? (Me I no do again)
Cm
Oya see wins, now they wan shallow wins, say
Cm Gm
They wan dey bully me, omo, I don too calm
Gm
Talk my shit right up in your face, me I no dey shake

[Chorus]
Cm
I don do too much Ps and Qs, right now, I go put you on DND
Gm Gm
Keep your eye sharpen because e get
Gm
As you go move around me wey you fit end up for DND
Cm
I dey waka without security because I shucking one shakabula inside my GLE
Gm Gm
Ayy, o se oh, o wan bi (even egbon dey collect DND)

[Verse two]
Cm
Baba won
Cm Gm
E sure for me my confidence no rely on any number one
Gm Cm
Too many solo hits, una go dey call me Solomon
Cm Gm
Girls dey chew gum, because they sabi say I be idan
Gm
Omo make I no too talk, make I so free sit-down

[Pre-Chorus]
Cm
Because if I talk one they go wan swallow me, ayy
Cm Gm
Shey I wan good, shey I wan bad?
Gm
Shey I wan real, shey I wan fake? (Me I no do again)

More Rema Songs

ChordRoom - Free Guitar & Piano Chords